[00:00.000] 作词 : DaVido/Asake/1da Banton/Olamide[00:01.000] 作曲 : DaVido/Asake/1da Banton/Olamide[00:05.494][Chorus: Davido][00:19.252]No competi-competi-[00:21.893]Competition for my lady[00:24.750]Oh no[00:25.819]‘Cause she get everything wey I need in a woman and more[00:29.527]My lady, if you see my lady o[00:31.668]This na number one[00:32.974]You go know sey people fine[00:34.586]You go know God design na helele[00:36.988](Oh, na helele, oh ah)[00:38.576]Shey na yansh o (eh), be like mattress (eh)[00:41.237]Shey na face o (eh), be like actress (eh)[00:44.084]I say nobody fit contest o[00:46.412]Oh oh oh, with my baby o[00:48.559]Shey na yansh o, shey na face o[00:50.671]Shey na waist o, una no be matе o[00:53.342]Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo[00:55.457]Nobody to fit contest o, uh[00:57.533][Verse: Asake][00:57.795]My Agbani Darego[01:00.194]Olo mi, my Nenе go[01:02.854]Omo mummy, ele daddy[01:04.983]Mr. Money, like lepa shandi[01:07.375]Ṣo mọ pe you carry, o tobi[01:09.770]O l'ara, o l'omi[01:12.412]Fa mi mọra, Angelina Jolie[01:14.563]Iwo nikan, nikan, nikan, nikan, o ti to mi[01:17.214]Mo ko ẹ jẹ bii ti Indomie[01:19.338]Baby durọ mọ mi, no go leave me lonely[01:21.726]Gbagbe jonzing, make you leave the story[01:24.117]Ma lọ kan'ra mọ mi, 'cause you see me stoning[01:26.706]Iwọ ṣa maa wo mi[01:28.310]Bi mo ṣe n jo, iwọ ṣa maa wo mi[01:30.704]O ni problem, iwọ l'alabaro mi[01:33.090]Ọlọlade o, k'ori mi maa ta ko mi ooo[01:35.477][Bridge: Davido][01:36.011]You're my soul, my soul[01:38.147]You be the melody for my soul[01:40.523]Girlie you're my all, my all[01:43.193]Can't leave you alone[01:44.774]Oh oh[01:45.837][Davido][01:46.098]No competi-competi-[01:48.225]Competition for my lady[01:51.079]Oh no[01:51.876]‘Cause she get everything wey I need in a woman and more[01:55.329]My lady, if you see my lady o[01:57.994]This na number one[01:59.046]You go know sey people fine[02:00.905]You go know God design na helele[02:03.559](Oh, na helele, oh ah)[02:05.338]Shey na yansh o (eh), be like mattress (eh)[02:07.470]Shey na face o (eh), be like actress (eh)[02:10.822]I say nobody fit contest o[02:13.489]Uh-uh-uh, with my baby o[02:15.083]Shey na yansh o, shey na face o[02:17.199]Shey na waist o, una no be mate o[02:19.586]Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo