[00:00.000] 作词 : Ayodeji Ibrahim Balogun/Richard Isong/Samuel Awuku[00:01.000] 作曲 : Ayodeji Ibrahim Balogun/Richard Isong/Samuel Awuku[00:03.623][Verse 1][00:20.427]Hiye, burst it my way[00:22.287]This kind of body don dey cause a migraine[00:24.677]And when we leave, we fit do am your way[00:26.811]Or if you want, we fit do am my way[00:28.934]Hiye, two shot I don take[00:31.321]You turn me on I no dey go I one dey[00:33.441]I no dey care, say the bad mind dem pree[00:35.835]Money on mi mind all day[00:37.157][Pre-Chorus][00:37.428]Lose my way, oh[00:40.196]This kind, this kind love, yeah[00:42.866]Wey dey make me want more, woah[00:45.781]Come my way, oh[00:48.704]This kind, this kind love, yeah[00:51.623]I dey want for the night[00:53.219]Make I know how you feel, how you want[00:55.086][Chorus][00:55.340]Lady, girl, say your body bad to me[00:58.254]Pass make I choke, make I feel am, oh[01:00.644]Baby girl, you know as e be, oh[01:02.804]Yeah, we dey love till the morning[01:04.922]Bad girl addicted to me[01:07.046]Only you know as e dey do me[01:09.165]Only you know as e dey do me, oh-woah, girl[01:12.625][Post-Chorus][01:13.150]Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)[01:15.005]De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge)[01:17.141]Casamigos (Casamigos)[01:19.269]For my amigos (For my amigos)[01:21.646]Wa jogede (Wa jogede)[01:23.504]Baby, wa jogede (Wa jogede)[01:25.897]Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)[01:28.027]Kon she iyepe (Kon she iyepe)[01:29.624][Verse 2][01:29.624]All for you baby[01:31.740]If that money dey too much say make you talk[01:35.195]Cos you know the money long, ooh, yeah[01:38.121]Break your back with it[01:40.519]Yeah, na me and you dey talk, no one involved[01:43.975]Baby girl, make I indulge you, yeah[01:46.109][Pre-Chorus][01:46.646]Lose my way, oh[01:49.828]This kind, this kind love, yeah[01:52.754]Wey dey make me want more, woah[01:55.411]Come my way, oh[01:58.326]This kind, this kind love, yeah[02:01.514]I dey want for the night[02:03.098]Make I know how you feel, how you want am?[02:04.907][Chorus][02:05.172]Lady, girl, say your body bad to me[02:08.100]Pass, make I choke, make I feel am, oh[02:10.477]Baby girl, you know as e be, oh[02:12.344]Yeah, we dey love till the morning[02:14.728]Bad girl addicted to me[02:16.585]Only you know as e dey do me[02:18.981]Only you know as e dey do me, oh-woah, girl[02:22.091][Post-Chorus][02:22.624]Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)[02:24.482]De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)[02:26.873]Casamigos (Casamigos)[02:29.000]For my amigos (For my amigos)[02:31.395]Wa jogede (Wa jogede)[02:33.513]Baby, wa jogede (Wa jogede)[02:35.817]Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)[02:37.947]Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok